Oga Presido Buhari say him go tackle insecurity

Oga Presido Muhammadu Buhari don promise say him administration go tackle insecurity for we country.

Oga Presido tok this one today when he receive letters from new Canadian High Commissioner to Nigeria wey be Ambassador James Kingston Christoff plus Ambassador of Mexico to Nigeria, Juan Alfred Oritz for State House inside Abuja.

Oga Presido Buhari use the occasion beg other countries make dem join hand with Nigerians to take fight insecurity.

Him still tok say Nigeria don make progress to take tackle insecurity.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x