News June 9, 2023 by LASGIDI FM NEWS Oga Presido Bola Tinubu don meet National Assembly members-elect. The meeting so de come before dem go inaugurate the Tenth National Assembly on next week Tuesday wey be June 13, 2023. Tags: Bola Tinubu, Lawmakers, National Assembly