Tag: Bola Tinubu

DSS tok say nothing go stop Tinubu Inaugurate
DSS tok say nothing go stop Tinubu Inaugurate

Department of State Security Service don promise say dem go to work with other security agencies for the inauguration Bola Ahmed Tinubu as Presido-Elect. DSS tok tok person, Peter Afunanya, make the promise thirteen days to the inauguration on May 29. Afunanya for statement, say the secret police, with other security agencies no gree for criminal wey…

Lamidi Apapa Labour Party faction say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect
Lamidi Apapa Labour Party faction say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect

Lamidi Apapa Labour Party faction say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect Lamidi Apapa wey be Labour Party factional Chairmo, say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect Lamidi Apapa still comot hand and leg from people who him say dem de make call for interim government. Apapa claim say him no believe say the swearing-in of the…

Presidential Election Petitions Tribunal move their sitting go tomorrow
Presidential Election Petitions Tribunal move their sitting go tomorrow

Presidential Election Petitions Tribunal don move their sitting go tomorrow to take continue hearing on top petitions wey Labour Party and Action Peoples Party file. For their petition, APP de challenge the results of the presidential election for grounds of wuru wuru, including allegiate say, say dem change election results. APP still de claim say Bola Tinubu…

Presidential Election Petition Tribunal begin sitting
Presidential Election Petition Tribunal begin sitting

Presidential Election Petition Tribunal don begin sitting to hear five petitions wey de challenge the All Progressives Congress and its candidate, Bola Ahmed Tinubu, and Kashim Shettima victory. Justice Haruna Samani na the Chairmo for the Panel, and other members na; Justices Stephen Adah, Bolaji Yusuf,plus Abba Mohammed. Reports from Court of Appeal complex for Abuja quote…

Governor Wike don declare public holiday for Tinubu visit
Governor Wike don declare public holiday for Tinubu visit

Rivers State Governor Nyesom Wike don declare holiday for the state sake of say, Oga Presido-elect, Bola Tinubu de visit the state. For the holiday, all the shops plus businesses wey de along Rumuola to Rumuokwuta for Obio-Akpor Local Government Area for the state go de close from 8am to 3p.m. Governor Wike say the holiday na…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x