Ogun State House of Assembly Speaker carry lawsmaker go see Governor Dapo Abiodun

Di newly re-elected Speaker of di Ogun State House of Assembly, Olakunle Oluomo don led members of di state tenth Assembly go one courtesy visit to Governor Dapo Abiodun.

Speaker Oluomo wey tok on behalf of oda lawmakers, assure governor Abiodun of se dem go work as team by se dem cooperate wit di executive so dat peace and development go dey di state.

On him own side, Governor Dapo Abiodun show hope se di tenth Asembly go build on di foundation wey di ninth Assembly by se dem pass laws wey go affect di pipu positively.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x