Olabode George hail Presido Tinubu for him performance for few weeks inside office

Lagos PDP chieftain, Olabode George don praise Presido Bola Ahmed Tinubu for him performance since him resume office three weeks ago.

Olabode George tok se even though di presido work just start, him performance no perfect but e better pass the time wey him be governor of Lagos State from May 1999 to May 2007.

George, yarn dis one wen him dey tok for television programme, he tok se even though him be solid PDP member, he no be Presido Tinubu enemy.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x