Tag: President Bola Tinubu

UAE lift visa ban for Nigeria
UAE lift visa ban for Nigeria

Di Presidency tok se di United Arab Emirates don lift di visa ban wey dem place ontop Nigeria for almost one year. Di Special Adviser to di Presido on Media and Publicity, Ajuri Ngelale confirm dis one for inside statement. Ngelale tok se di visa ban lifting follow agreement between Presido Bola Tinubu and di Presido of…

UAE lift visa ban on top Nigerians after President Tinubu intervene
UAE lift visa ban on top Nigerians after President Tinubu intervene

United Arab Emirates don lift the visa ban wey dem placed on top Nigerian travellers after almost one year. Oga Presido Bola Tinubu Special Adviser on top Media plus Publicity Ajuri Ngelale tok this one for statement. Ngelale tok say lifting of the visa ban come after agreement between Oga Presido Bola Tinubu and United Arab Emirates…

Presidency tok say Presidential Election Petition Tribunal judgement no de worry am
Presidency tok say Presidential Election Petition Tribunal judgement no de worry am

The Presidency don tok say Presidential Election Petition Tribunal judgement no de worry am. President tok tok person wey be Ajuri Ngelale tok say Oga Presido Tinubu no threaten   tribunal’s judges as some people de allegiate. Ngelale tok this one as him de answer question for television programme wey we monitor for Lagos.

New Ministers don start work
New Ministers don start work

Oga Presido Bola Tinubu Ministers don start work. The ministers hold their first meeting with their staff. For the Ministry of Finance, Wale Edun who be Coordinating Minister for the Economy, say him go reduce pain on top government’s reform policies. For him side, the Minister wey de charge for Ministry on top Marine plus Blue Economy,…

Oga Presido Tinubu don adjust him ministers positions
Oga Presido Tinubu don adjust him ministers positions

Oga Presido Bola Tinubu don adjust him ministers positions even before de enter office. This adjustment so, affect Federal Ministries for for of Marine and Blue Economy. Osun State former governor, Gboyega Oyetola, wey Tinubu named as Minister on top Transportation, now go be Minister for Marine and Blue Economy. The Minister on top Transportation na Sa’idu…

Oga Presido Bola Tinubu don give 45 ministers their positions
Oga Presido Bola Tinubu don give 45 ministers their positions

Oga Presido Bola Tinubu don give 45 ministers their positions Oga Presido Bola Tinubu don give forty-five portfolios ministers their position as Lateef Fagbemi don become Minister of Justice and Attorney General of the Federation. Wale Edun go serve as Minister on top Finance plus Coordinating Minister for Economy; while Atiku Bagudu na the Minister for Budget…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x