One Chicago prosecutor don drop sexual abuse and assault charges against R Kelly.
The prosecutor wey be Kim Foxx say her office no go pursue the case again and dem go ask the judge to throw wey the case.
The charges plus allegiate on top R Kelly don de dey since 1998.