Tag: US

Ghanaian musician go face romance scam charge for US Court
Ghanaian musician go face romance scam charge for US Court

Ghanaian musician plus social influencer Mona Faiz Montrage, go face charges for US court on top romance scam allegiate wey reach two million dollars Montrage wey popularly known as HAJIA-4-REAL, de allegiate to be member of yahoo yahoo gang wey dey targets American men and women we dey lonely. US Federal Bureau of Investigations tok for statement…

Finland don join NATO
Finland don join NATO

Finland done become North Atlantic Treaty Organization thirty-first member. Finland Foreign Minister Pekka Haavisto present Finland’s instrument of accession with US Secretary of State Antony Blinken for NATO’s headquarters for Brussels, Belgium. However, Russian government say the action wey Finland take go make the quarrel wey dem get with western countries go de worse.

Oga Presido Buhari don tok say Nigeria go still meet the 2030, 30 gigawatts electricity target
Oga Presido Buhari don tok say Nigeria go still meet the 2030, 30 gigawatts electricity target

Oga Presido Muhammadu Buhari don tok say Nigeria go still meet the 2030, 30 gigawatts electricity target. Oga Presido Buhari tok this one for the discussion panel for the US-Africa Leaders’ Summit wey de happen Washington DC. Oga Presido Buhari still use the opportunate to tok more on top him admiration energy plan as e take concern…

US Army don decorates Nigerian Amanda Azubuike as Brigadier-General
US Army don decorates Nigerian Amanda Azubuike as Brigadier-General

US Army don promote one woman wey get Nigerian background Amanda Azubuike from Lieutenant Colonel to Brigadier General. The army promote am for one ceremony wey happen for military barracks for Fort Knox, Kentucky inside USA. Azubuike wey tok say she join US army before she become citizen, say she de honoured to serve for the US…

Court don find US singer R. Kelly wey de jail guilty for child pornography
Court don find US singer R. Kelly wey de jail guilty for child pornography

Court don find US singer R. Kelly wey de jail guilty for child pornography. Kelly so wey don de serve thirty-year sentence on top sex offences before this latest conviction for three counts sake of  say him de produce small pikin pornography. Based on this latest sentence, R. Kelly no go comot for prison until him reach…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x