One Lagos lawyer don drag Federal Government go court over fuel scarcity

One Lagos lawyer, Festus Ogun don drag Federal Government go court over the suffer wey Nigerians suffer during the recent fuel scarcity.

Festus Ogun tok say wetin cos the fuel scarcity na mismanagement.

Ogun tok say the fuel scarcity for no happen if President Buhari no be Petroleum Minister.

The lawyer tell Lasgidi FM News Desk say him want make the Federal High Court wey de for Lagos declare say President Buhari disobey Section 138 for the 1999 Constitution sake of say him be Petroleum Minister.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x