Orji Uzor Kalu don tell Oga Presido Buhari say him wan be Senate President

The Chief Whip for Senate wey be Orji Uzor Kalu don vist Oga Presido Muhammadu Buhari for Presidential Villa to tell am say him wan be Senate President.

Senator Kalu wey de represents Abia North present him certificate of return to Oga Presido Buhari.

The Abia State Governor tell state house tori people dem say, Oga Presido no give am automatic endorsement.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x