Pastor Tunde Bakare claim say, 2023 election result show say Nigeria no wan APC

The Serving Overseer for the Citadel Global Community Church wey be Pastor Tunde Bakare don claim say the results for 2023 elections don shown that Nigerians are tired of the ruling All Progressives Congress.

Tok this one for him State of the Nation Broadcast for the church wey de for Ikeja.

Pastor Tunde Bakare wey contests for the 2022 APC presidential primary election, still tok say the ruling APC no de follow the rules plus regulation wey dem use start the party.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x