Senator Enyinnaya Abaribe dump PDP

Senate Minority Leader, Enyinnaya Abaribe, don comot for Peoples Democratic Party and still resign as Minority Leader for National Assembly.

Abaribe confirm say him don comot for PDP and still resign as Minority Leader for Senate for two separate letters wey him write give the Peoples Democratic Party Ward Chairmo for inside Obingwa Local Government Area of Abia State plus including Senate President.

Abaribe claim say cases of wuru-wuru as PDP dey take decision, na him make am comot for the party.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x