Tag: Peoples Democratic Party

PDP don postpone their presidential rallies because of Atiku US waka
PDP don postpone their presidential rallies because of Atiku US waka

Peoples Democratic Party Presidential Campaign Organisation don postpone their rallies sake of say their presidential candidate wey be Atiku Abubakar travel go United States for political campaign plus meeting. The PDP Campaign Director for Field Operations, Umar Bature, wey tok this one for one statement, still tok say their presidential rallies wey dem be plan say e go…

Senator Enyinnaya Abaribe dump PDP
Senator Enyinnaya Abaribe dump PDP

Senate Minority Leader, Enyinnaya Abaribe, don comot for Peoples Democratic Party and still resign as Minority Leader for National Assembly. Abaribe confirm say him don comot for PDP and still resign as Minority Leader for Senate for two separate letters wey him write give the Peoples Democratic Party Ward Chairmo for inside Obingwa Local Government Area of…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x