Tag: ASUU

Federal Government order Vice Chancellors to reopen universities and start lecture
Federal Government order Vice Chancellors to reopen universities and start lecture

Federal Government through National Universities Commission don order Vice Chancellors to reopen universities and start lecture. The Director for Finance plus Accounts for NUC, Sam Onazi, give this order so for one letter when him sign on behalf of the Executive Secretary for the commission wey be Professor Abubakar Rasheed. NUC address the letter to all Vice-Chancellors;…

Federal Government invite universities governing council members for meeting
Federal Government invite universities governing council members for meeting

Federal Government don invite members of governing councils of public universities to meeting on top the ASUU strike. People wey go come the meeting wey go shele for inside Abuja on September 6, 2022, na pro-chancellors, vice-chancellors plus chairmen for governing councils for federal universities. People for the meeting wey the National Universities Commission go host, go…

Oga Vice Presido Yemi Osinbajo don tell APC Governors make dem try end ASUU strike
Oga Vice Presido Yemi Osinbajo don tell APC Governors make dem try end ASUU strike

Oga Vice Presido Yemi Osinbajo don tell APC Governors make dem try end the six-month ASUU strike. Oga Vice Presido tok tok person wey be Laolu Akande tok this one for one statement. Akande tok say the APC governors come visit Oga Vice Presido to take know how him body be after him do knee surgery last…

Vice-Chancellors beg Federal Government make dem settle ASUU strike
Vice-Chancellors beg Federal Government make dem settle ASUU strike

The Committee of Vice-Chancellors for Nigerian Universities don beg Federal Government say make dem end ASUU strike. The committee say Federal Government yarn say money no dey to take fund Nigerian universities dey very painful. The Chairmo for the committee wey be Professor Samuel Edoumiekumo tell Tori people say ASUU demands no be for the union but…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x