Tag: Business

NNPCL don declare 674-billion-naira profit
NNPCL don declare 674-billion-naira profit

Nigerian National Petroleum Company Limited don declare 674-billion-naira profit after the company pay six hundred- and seventy-four-billion-naira tax. NNPC Group Chief Executive Officer wey be Mele Kyari announce this one as him de follow tori people tok for Abuja. Kyari explain say dem make the profit through the company activities for upstream, plus gas and power.

FG launch new Nigerian National Petroleum Company Limited
FG launch new Nigerian National Petroleum Company Limited

The Federal Government don launch new Nigerian National Petroleum Company Limited. NNPC Limited been come after government unbundle the former Nigerian National Petroleum Corporation after the National Assembly pass Petroleum Industry Act. Oga Presido Muhammadu Buhari join other top-top people for the unveiling ceremony wey shele for inside Abuja and still feature performances plus tok tok. Oga…

Federal Government releases guidelines to regulate internet platforms
Federal Government releases guidelines to regulate internet platforms

National Information Technology Development Agency don issue new regulations for operation of internet platforms for inside Nigeria. One statement wey NITDA’s tok tok person, Hadiza Umar release show say the new code na to take protect the fundamental human rights of Nigerians and people wey de live for inside the country but dey no be Nigerians. The…

Richest man for the world, Elon Musk don threaten say him no go buy Twitter again
Richest man for the world, Elon Musk don threaten say him no go buy Twitter again

Richest man for the world, Elon Musk don threaten say him no go buy Twitter again for forty-four billion dollars. Elon Musk de accuse Twitter say dem de frustrate him request to learn more about their user base. For one letter wey Musk write give regulators, him claim say him get right to know about Twitter user…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x