Tag: Business

Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor
Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor

Oga Presido Bola Tinubu don summon Central Bank of Nigeria Acting Governor wey be Folasodun Sonubi make brief am on top the things wey de happen for foreign exchange market. Oga Presido Tinubu invitation de happen after one naira de exchange above nine hundred naira. Sonubi after the meeting, tell State House tori people say CBN go…

Oil marketers increase fuel price to 617 Naira per liter
Oil marketers increase fuel price to 617 Naira per liter

Petrol marketers don increase fuel price for filling stations across we country. Reports dey tok say, say mega filling stations for Lagos wey belong to Nigerian National Petroleum Company Limited de sale fuel for five hundred and sixty-five naira per liter. Also, NNPCL filling stations for inside Abuja de sale fuel for six hundred and seventeen naira…

Court don ban CBN say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes
Court don ban CBN say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes

Justice Eneojo Eneche for the Federal Capital Territory High Court don ban CBN, President Muhammadu Buhari plus twenty seven banks say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes for inside we country. For the case wey five political parties file, the court still grant order wey direct the Chief Executive Officers…

Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw
Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw

Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw. CBN order banks plus other institutions wey get hand for issue wey concern money say make dem make sure say money wey people fit collect from bank counter weekly no go pass one hundred thousand naira while companies own no go pass five…

Oga Presido Buhari don flag off the first oil exploration for north-east
Oga Presido Buhari don flag off the first oil exploration for north-east

Federal Government don tok say them invest about three billion dollars for oil plus gas production on top the Kolmani Integrated Development Project for Bauchi State Oga Presido Buhari tok this one for him address for the opening ceremony for commercial production for the Kolmani oil field wey de between of Gombe and Bauchi state boundary. Oga…

Tinubu don meet with business leaders, promise say him go revive industries wey don die
Tinubu don meet with business leaders, promise say him go revive industries wey don die

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu don meet with business leaders and come still promise say him go revive industries wey don die for Nigeria if Nigerians elect am for 2023. Tinubu tok this one so when him present him action plans to ogbonge business people for private sector for inside Eko Hotel and Suites, Lagos.…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x