Tag: CBN

CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court
CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court

Central Bank of Nigeria Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry the Department of State Services DSS go court sake of say dem still de detain am. Emefiele for one motion wey him lawyer file, dey find order from the High Court of the Federal Capital Territory take enforce him right to take move around. For…

Monetary Policy Committee of CBN increase interest to 18.5%
Monetary Policy Committee of CBN increase interest to 18.5%

Central Bank of Nigeria don increase the intereat rate of the Monetary Policy Committee to eighteen-point-five percent. The  MPC for hin last meeting adopt the new rate increase by five percent compare to the previous rate wey stand for eighteen  percent. This na the third time wey the CBN dey jack up the MPR wia dem dey…

NLC don suspend dem strike on top naira scarcity
NLC don suspend dem strike on top naira scarcity

Nigeria Labour Congress suspend dem strike on top naira scarcity which suppose start today. The agreement to take suspend the strike so happen after NLC National Executive Council do one meeting for Abuja. NLC Presido, Joe Ajaero tell tori people after the NEC meeting say Labour go still de follow CBN tok to make sure suffer wey…

Court don ban CBN say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes
Court don ban CBN say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes

Justice Eneojo Eneche for the Federal Capital Territory High Court don ban CBN, President Muhammadu Buhari plus twenty seven banks say make dem no extend February 10 deadline to take withdraw old naira notes for inside we country. For the case wey five political parties file, the court still grant order wey direct the Chief Executive Officers…

CBN don tok say banks go still de collect old naira note after February 10 deadline
CBN don tok say banks go still de collect old naira note after February 10 deadline

Central Bank of Nigeria Governor Godwin Emefiele don tok say banks go still de collect old naira note after February 10 deadline. Emefiele tok when he appeared for one interactive session with House of Representatives Ad Hoc Committee on top Currency Redesign and Naira Swap Policy Matter. The CBN governor, no tok when bank go stop to…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x