CBN Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry DSS go court

Central Bank of Nigeria Governor wey Oga Presido Tinubu suspend don carry the Department of State Services DSS go court sake of say dem still de detain am.

Emefiele for one motion wey him lawyer file, dey find order from the High Court of the Federal Capital Territory take enforce him right to take move around.

For their side, the DSS plus the Office of the Attorney General of the Federation no come gree with Emefiele’s, DSS say as dem detain Emefiele na the right to do.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x