Tag: Football

Asisat Oshoala don get nomination for 2022 women’s Ballon d’Or
Asisat Oshoala don get nomination for 2022 women’s Ballon d’Or

Asisat Oshoala don get nomination for 2022 women’s Ballon d’Or after she do well with Barcelona Football Club female side for the Spanish League. Oshoala scored twenty goals for nineteen games to take share the top scorer award with Geyse Ferreira who been play for Madrid CFF last season but now she don be teammate with Oshoala…

Qatar World Cup go start one day before the official date
Qatar World Cup go start one day before the official date

The 2022 World Cup for Qatar go start one day before the official date wey be Sunday November 20th with the first game go dey between Qatar and Ecuador. FIFA administration group say dem take the decision with Qatar and Ecuador after dem receive request from South American confederation wey be Conmebol.

Sadio Mane complete 35 million euros transfer to Bayern Munich
Sadio Mane complete 35 million euros transfer to Bayern Munich

Sadio Mane don complete 35 million euros transfer from Liverpool to Bayern Munich for three-year contract. The deal provide say Liverpool go receive thirty-two million euros, plus another additional six million euros based on appearances, plus including three million euros for individual and team achievements. Mane help Liverpool win Champions League and Premier League, and for February…

Inter Milan say dem go sign Lukaku from Chelsea
Inter Milan say dem go sign Lukaku from Chelsea

Inter Milan don say dem go sign Romelu Lukaku from Chelsea for one year loan deal. Chelsea sign Lukaku from Inter for ninety-seven point five million pounds for August 2021, but him go return to Serie A as him struggle for last season. Lukaku wey de play for Belgium score fifteen goals on top all competitions for…

Liverpool reject 30 million pounds deal for Sadio Mane from Bayern Munich
Liverpool reject 30 million pounds deal for Sadio Mane from Bayern Munich

Liverpool don reject 30 million pounds deal for Sadio Mane from Bayern Munich. Liverpool de demand 50 million pounds for thirty-year-old Mane considering say Bayern still put amount wey de close for thirty-three-year-old Robert Lewandowski. Mane and LewandowskI just get one year wey remain for their current deals.

Karim Benzema win Champions League player for the season.
Karim Benzema win Champions League player for the season.

Karim Benzema don win Champions League player for the season. The France international win the competition for the fifth time as Real Madrid beat Liverpool one nil forthe final. Benzema wey don score fifteen goals for twelve Champions League games, still be the person wey many sports tok tok people de yarn say him fit win this…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x