Tag: Football

Cristiano Ronaldo go comot for Manchester United
Cristiano Ronaldo go comot for Manchester United

Portugal striker, Cristiano Ronaldo go leave Manchester United immediately. This one de happen so after Ronaldo grant one interview with Pierce Morgan wey him tok say him no get respect for manager Erik Ten Hag. Manchester United for one statement thank Ronaldo for him contribution for the two years period wey him play for the club.

Sadio Mane go miss World Cup
Sadio Mane go miss World Cup

Senegalese striker, Sadio Mane go miss this year FIFA World Cup for Qatar after him get injury for Allianz Arena for Munich, Germany. The Bayern Munich striker comot after him play for just twenty minutes for the game against Werder Bremen wey end six-one in favour of Bayern Munich. Senegal’s go play The Netherlands for their first…

Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake
Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake

Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake. Blatter Presido na the world football body presido when Qatar get right to host the tournament for 2010. Many people plus countries de criticize Qatar for their position on top same-sex relationships, human rights record plus how dem take de…

Chelsea sack manager Tuchel
Chelsea sack manager Tuchel

Chelsea football club don sack manager Thomas Tuchel after dem lose yesterday night Champions League game against Dinamo Zagreb Tuchel wey be former Borussia Dortmund and Paris St-Germain manager de go after him win three trophies for 20 months. Chelsea owner wey be Todd Boehly don put Tuchel’s coaching staff in charge until the club see new…

Paris St Germain don drop their first points for the season
Paris St Germain don drop their first points for the season

Paris St Germain don drop their first points for the Ligue 1 season after they come from behind to draw 1-1 for one home game wey dem play with Monaco. Neymar score him eighth goal for five matches this season from a penalty after the VAR tell the referee say dem foul the Brazilian. Kevin Volland score…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x