Tag: Governor Babajide Sanwo-Olu

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don meet Atlanta Mayor for USA
Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don meet Atlanta Mayor for USA

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don meet Atlanta Mayor for United States of America. The Governor meeting with Mayor Andre Dickens na to take renew the relationship between Lagos and Atlanta. Governor Sanwo-Olu for one short post for Facebook, tok say Lagos and Atlanta don enjoy more than fifty years of relationship. Governor Sanwo-Olu still tok for…

Governor Sanwo-Olu say works wey de happen for different parts of the state dey sweet him belle
Governor Sanwo-Olu say works wey de happen for different parts of the state dey sweet him belle

Governor Sanwo-Olu say works wey de happen for different parts of the state dey sweet him belle well-well. This works dem na the construction of one Psychiatric Hospital for Ketu-Ejinrin in Epe Local Government Area which Governor Sanwo-Olu tok say go help deal with matter wey concern mental issues for inside the state. Governor Sanwo-Olu still visit…

Governor Sanwo-Olu commission flyover for Rivers State
Governor Sanwo-Olu commission flyover for Rivers State

Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu don commission flyover for Port Harcourt Rivers State wey Governor Nyesom Wike administration construct. Governor Sanwo-Olu wey commission the flyover for Waterlines junction wey de for Aba Road tell Governor Wike say him do well. For him side, Governor Wike come tok say him go still do more projects as him administration…

Governor Sanwo-Olu don visit Governor Akerodolu on top Owo terrorist church attack
Governor Sanwo-Olu don visit Governor Akerodolu on top Owo terrorist church attack

Lagos State Governor wey be Babajide Sanwo-Olu don visit Rotimi Akerodolu wey be Ondo State Governor on top terrorist attack wey happen for Saint Francis Catholic Church for Owo. People wey follow for the visit na Ogun State Governor, Dapo Abiodun. From Akure, Governor Sanwo-Olu and Governor Abiodun join Governor Kayode Fayemi of Ekiti State for APC…

Lagos State Government ban okada riders for some areas inside the state
Lagos State Government ban okada riders for some areas inside the state

Lagos State Government don ban activities of okada riders for inside some areas of the state. This ban so, cover all highways wey de inside Eti-Osa, Ikeja, Surulere, Lagos Island, Lagos Mainland plus Apapa local government areas. All the Area Commanders, Divisional Police Officers plus including officers wey de for the Lagos State Taskforce and the Rapid…

U.S. begins building new consulate campus in Eko Atlantic City
U.S. begins building new consulate campus in Eko Atlantic City

The United States government has started the building a new consulate at the Eko Atlantic City in Lagos State. The cost of the building is put at five hundred and thirty-seven million dollars, out of which ninety-five million dollars is expected to go directly to the local community. Also, during the construction of the ten-storey building, it…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x