Tag: Legal

Court don orders INEC make dem accept Labour Party candidates for 24 States   
Court don orders INEC make dem accept Labour Party candidates for 24 States  

Justice Inyang Ekwo for the Federal High Court for Abuja Court don order Independent National Electoral Commission make dem accept Labour Party candidates for 24 States for we country. The court still order INEC make dem accept the list of the candidates, either manually or for their electronic nomination portal. Justice Ekwo for him judgment tok say…

London Court don deny Ekweremadu bail   
London Court don deny Ekweremadu bail  

Central Criminal Court for London, UK don again deny former Deputy Senate President, Ike Ekweremadu bail. The court for the pre-trial hearing say dem deny Ekweremadu bail because him na flight risk. For the bail application, Ekweremadu’s lawyer come de argue say, Nigerian High Commissioner to the United Kingdom plus the Attorney-General of the Federation don write…

Court of Appeal don sack Akpabio as APC senatorial candidate
Court of Appeal don sack Akpabio as APC senatorial candidate

Abuja division for the Court of Appeal don set aside Federal High Court Abuja judgment wey remove Godswill Akpabio as All Progressives Congress candidate for Akwa Ibom North West Senatorial District. Three-member panel of justices wey Justice Danlami Senchi read, hold say Akpabio fail to file him proof of arguments within the time wey de provided by…

Court don set aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa
Court don set aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa

Federal Capital Territory High Court don aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa. Justice Chizoba Oji take the decision after she hear application wey EFCC Chairmo bring with new information on top the matter wey court take sent Bawa go prison. Report tok say Justice Oji reverse the first ruling, she come still declare at the…

Court don move Senator Ike Ekweremadu trial for UK go January 31, 2023.
Court don move Senator Ike Ekweremadu trial for UK go January 31, 2023.

Court don move Senator Ike Ekweremadu trial for United Kingdom go January 31, 2023. Latest report de say the Old Bailey Court for UK agree to hear arguments for December 16 or 19, 2022 before the trial proper go start for January. Police arrest Ekweremadu with him wife Beatrice on June 23, 2022, and dem come still…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x