Tag: Legal

Appeal Court reverse judgement wey comot Ebonyi state governor Dave Umahi and him deputy from office
Appeal Court reverse judgement wey comot Ebonyi state governor Dave Umahi and him deputy from office

Court of Appeal for Abuja don reverse the March 8 judgment by Justice Inyang Ekwo for the Federal High Court wey sack Governor David Umahi plus him Deputy, Kelechi Igwe sake of say dem comot from Peoples Democratic Party go All Progressives Congress. Three-member panel of the court wey Justice Haruna Tsanammi be their leader, for their…

Federal Government move to transfer Abba Kyari go US don fail for court
Federal Government move to transfer Abba Kyari go US don fail for court

The Federal Government move to transfer Abba Kyari go United States of America don fail for Federal High Court for inside Abuja. Justice Inyang Ekwo for him ruling, throway the case wey Attorney General of the Federation and Minister of Justice Abubakar Malami file for the court say the case no carry weight. Abba Kyari lawyer wey…

Court don sentence one kidnapper Wadume to 7 years inside prison
Court don sentence one kidnapper Wadume to 7 years inside prison

Court don sentence one kidnapper wey de born for Taraba State wey him name na Hamisu Bala but people still know am as Wadume to seven years inside prison Justice Binta Nyako for the Federal High Court for Abuja rule say Wadume de guilty on top all the thirteen-count charge wey prosecutor knack am. Justice Nyako still…

Court of Appeal stop National Assembly made dem no impose statutory delegates for today APC presidential primary
Court of Appeal stop National Assembly made dem no impose statutory delegates for today APC presidential primary

The Court of Appeal for Abuja don stop National Assembly made dem no impose statutory delegates for today APC presidential primary. The court give the order for one application wey the APC National Chairmo, Abdullahi Adamu, file before the court wey him come de challenge one lower court judgement wey rule say statutory delegates fit participate for…

Court don order say make Osinachi husband dey for Kuje Prison
Court don order say make Osinachi husband dey for Kuje Prison

Federal Capital Territory High Court don order say Peter Nwachukwu wey be husband to late gospel singer, Osinachi dey for Kuje prison Nwachuckwu go still de prison till court hear the homicide charge wey Federal Government charge against am. Justice Njideka Nwosu-Iheme been give the order after Peter Nwachukwu say him no dey guilty for the allegiate…

Appeal Court affirms Dave Umahi as Ebonyi State Governor
Appeal Court affirms Dave Umahi as Ebonyi State Governor

The Appeal Court sitting in Enugu State has affirmed the judgement of Ebonyi High Court, Abakaliki which dismissed a suit challenging the defection of Governor David Umahi and his deputy, Kelechi Igwe to the All Progressives Congress. Governor Umahi and his Deputy had on November 2020 left the PDP, a platform on which they were elected to…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x