Federal Government don warn trouble makers make dem no show face for this Saturday election

The Federal Government don warn trouble makers make dem no show face for this Saturday governorship plus state Assembly elections.

National Security Adviser wey be Babagana Monguno na him tear this warning for the Inter-Agency Consultative Committee on Election Security meeting for Abuja.

INEC Chairmo, Professor Mahmood Yakubu wey still dey the meeting, ask political parties make dem tell their supporters say, election no be do or die affair.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x