Tag: Nigeria

APCON don change name
APCON don change name

The Advertising Practitioners Council of Nigeria don change name and come still ban say make advertisers no use oyibo people as models or voice over artists for advert wey concern Nigeria. The Director General for the council wey him name na Olalekan Fadolapo, tok this one for one press conference for inside Lagos. Fadolapo say the name…

Nigeria and US don sign agreement to return over 23 million dollars wey Abacha steal
Nigeria and US don sign agreement to return over 23 million dollars wey Abacha steal

Nigeria and US don sign agreement to return over 23 million dollars wey Abacha steal The agreement signing ceremony so been take place for Minister of Justice plus Attorney General of the Federation Abubakar Malami office for Abuja. Malami sign for Nigeria government side while U.S Ambassador to Nigeria, Mary Beth Leonard sign for the U.S government.

Inflation rate for Nigeria don increase to 19.64%
Inflation rate for Nigeria don increase to 19.64%

National Bureau of Statistics don announce say Inflation rate for Nigeria don hit nineteen-point-six-four for the month of July. NBS inflation rate wey dem de also call Consumer Price Index, increase from eighteen-point-six-zero for the month of June this year. NBS still tok say the figure shows increase of about one-point-eight-two for the inflation rate for the…

Onyekwere don become first Nigerian woman to win gold for Commonwealth games on top discus
Onyekwere don become first Nigerian woman to win gold for Commonwealth games on top discus

Chioma Onyekwere, don becomes first Nigerian woman to win Gold for Commonwealth games on top throw discus event. Team Nigeria still make history sake of say dem produce two medalists for discus throw event for the first time as reigning Nigerian champion, Obiageri Amaechi, win bronze medal. This one means say Onyekwere don become the second Nigerian…

Oga Presido Buhari don travel go Rwanda for Commonwealth meeting
Oga Presido Buhari don travel go Rwanda for Commonwealth meeting

Oga Presido Muhammadu Buhari don travel go Kigali, Rwanda for the twenty-sixth Commonwealth Heads of Government meeting. Special Adviser to Oga Presido Buhari on top Media plus Publicity, Femi Adesina tok for one statement say Oga Presido go join other leaders to discuss the betterment of Commonwealth members dem. Adesina still tok say Oga Presido Buhari go…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x