The Inspector General of Police, Usman Alkali Baba don order say make police officers provide security for schools, hospitals and other important places for we country. The IGP still order say make police officers increase normal patrols, stop-and-search operations plus raids for hot spots. Police tok tok person wey be Muyiwa Adejobi confirm the IGP order for…
Police sack one Police constable Liyomo Okoi, wey use machete flog person for one place for inside Cross River. Police tok tok person, Muyiwa Adejobi confirm for one statement say Liyomo lose him base on instruction wey Inspector General of Police, wey be Usman Alkali Baba give. Adejobi come still tok say I.G.P. Baba for the statement…
The Inspector General of Police, Usman Alkali Baba, don ban the use of spy number plates across we country. IGP Alkali Baba also direct say make dem withdraw all spy number plates wey dem don issue before before and make police seize spy number plates wey still de in use. The police tok tok person wey be…
Police don arrest one prisoner wey escape from Kuje Prison for inside Ogun State. The police arrest the prisoner wey him name na Yakubu Abdulmumuni for Sango Ota yesterday wey be July 11, 2022. The tot tok person for the Ogun State Police Command, Abimbola Oyeyemi, confirm say police capture the twenty-eighty-year-old man for one statement.
Officers for Lagos State Police Command don arrest one Lebanese hit-and-run driver wey him name na John Greg. Police Public Relations Officer, Banjamin Hundeyin, tok for one statement say Greg crushed the leg of one Omotomi Akinsanya along Sanusi Fafunwa Road for Victoria Island come still run go. Hundeyin still tok say the police don seize the…
The Inspector-General of Police, Usman Alkali Baba, don upgrade Nigeria Police Crime and Incident Database. Police Tok Tok person, CSP Olumuyiwa Adejobi, tok for one statement say the IGP do the upgrade to take support investigations, discover criminal, their location plus including how dem take de operate. Adejobi come still tok say dem do the upgrade for…