IGP don ban use spy plate numbers

The Inspector General of Police, Usman Alkali Baba, don ban the use of spy number plates across we country.

IGP Alkali Baba also direct say make dem withdraw all spy number plates wey dem don issue before before and make police seize spy number plates wey still de in use.

The police tok tok person wey be Muyiwa Adejobi, wey make the announcement for one  statement, tok say the IGP instruction affect all Nigerians.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x