Tag: Presidential Election Petition Tribunal

Presidential Election Tribunal admit certified copies of work and academic records of Presido Tinubu
Presidential Election Tribunal admit certified copies of work and academic records of Presido Tinubu

Di Presidential Election Petitions Tribunal don admitted certified copies of academic and work records of Presido Bola Tinubu wey di Peoples Democratic Party and e candidate, ATIKU ABUBAKAR present. Di documents na one Bachelor of Science certificate from di Chicago State University, NYSC Discharge Certificate and Mobil Nigeria Oil Plc certificate of service. Di PDP witness Mike…

APM close their case for Presidential Election Petition Tribnal wit one witness.
APM close their case for Presidential Election Petition Tribnal wit one witness.

The Allied Peoples Movement don close their case for Presidential Election Petitioner Court for Abuja. Di APM bin start and close their case within di space of two and half hours wit one witness wey testify to favour dem. Aisha Abubakar, wey be di witness, tok se she be di APM Assistant Welfare Officier and still adopt …

Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.
Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.

Presido Bola Ahmed Tinubu go open him defence for the Presidential Election Petition Tribunal wey dey for di Court of Appeal complex inside Abuja on June 30. Di Presidential Election Petition Tribunal tok dis one as all three petitioners wey dey challenge victory of Presido Tinubu suppose finish their case this week Friday. PDP and their candidate,…

Presidential Election Petition Tribunal begin sitting
Presidential Election Petition Tribunal begin sitting

Presidential Election Petition Tribunal don begin sitting to hear five petitions wey de challenge the All Progressives Congress and its candidate, Bola Ahmed Tinubu, and Kashim Shettima victory. Justice Haruna Samani na the Chairmo for the Panel, and other members na; Justices Stephen Adah, Bolaji Yusuf,plus Abba Mohammed. Reports from Court of Appeal complex for Abuja quote…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x