Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.

Presido Bola Ahmed Tinubu go open him defence for the Presidential Election Petition Tribunal wey dey for di Court of Appeal complex inside Abuja on June 30.

Di Presidential Election Petition Tribunal tok dis one as all three petitioners wey dey challenge victory of Presido Tinubu suppose finish their case this week Friday.

PDP and their candidate, ATIKU ABUBAKAR; the Labour Party and its candidate, PETER OBI; as well as di Allied Peoples Movement na di Petitoners for di case.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x