Vice Presido, Professor Yemi Osinbajo, visit area for Kano State where explosion kill 9 people

Vice Presido, Professor Yemi Osinbajo, don visit area for Kano State where explosion kill nine people.

Kano State Governor, Abudullahi Ganduje join Oga Vice Presido Osinbajo visit Aba Street for inside Sabon Gari wey the explosion happen.

Oga Vice Presido tok tok person, Laolu Akande, tok say Osinbajo sympathized with victims of the explosion plus including their families, him come still wish dem say, make dem get well soon.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x