Zimbabwe opposition party call for new presidential election

Zimbabwe’s opposition party wey be the Citizens Coalition for Change don call for new elections on top claim say mago mago full last week presidential election.

The party’s Deputy tok tok person, Ostallos Siziba tell tori people say dem go lobby Aafrican Union and Southern Africa Development Community to put pressure on top the Zanu-PF make dem hold new elections and still the country electoral commission.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x