18 governorship candidates visit Governor Wike for Port Harcourt

Eighteen governorship candidates don visit Rivers State Governor Nyesom Wike for Port Harcourt to take settle the party wahala.

The candidates reach Wike private home for Port Harcourt around 8pm yesterday for one closed-door meeting.

The Chairmo for PDP Governorship Candidates Forum wey still be governorship candidate for Kaduna State, Isa Ashiru, briefed journalists on the matters wey dem discuss.

Ashiru tok say dem get hope say the discussion wey dem get with Wike, go go long way to settle the party problem.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x