Former Lagos State Governor and All Progressives Congress Presidential candidate wey be Bola Tinubu don come back to Nigeria after him spend two weeks for UK.
Tinubu’s running mate wey be Senator Kashim Shettima, the Director General of the APC Presidential Campaign Council, Governor Simon Lalong, plus APC former National Chairmo, Adams Oshiomhole, na some of the people wey receive Tinubu for airport.
If you still remember say Tinubu travel go UK and as him no come show face for the ceremony wey dem take sign peace accord, many many people come dey ask wether Tinubu well so,