Abdulkarim Chukkol don take over as EFCC Acting Chairmo

Abdulkarim Chukkol don take over as Economic and Financial Crimes Commission Acting Chairmo.

Chukkol take over after Oga Presido Bola Tinubu suspend EFCC Chairmo wey be Abdulrasheed Bawa.

Remember say DSS tok tok person, Peter Afunanya tok say dem don invite Bawa come their office to answer questions on top allegiate say him de involve for activities wey no de legit.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x