Tag: Abdulrasheed Bawa

EFCC lawyer dey call for investigation into Abdulrasheed Bawa suspension
EFCC lawyer dey call for investigation into Abdulrasheed Bawa suspension

Long time lawyer of di Economic and Financial Crimes Commission, Wahab Shittu don call for thorough investigationand fair hearing for di case against di suspended EFCC chairmo, Abdurasheed Bawa. Shittu tok se the reason na be se some pipu don already dey look Bawa suspension as case of corruption wey dey fight am back or se him…

Abdulkarim Chukkol don take over as EFCC Acting Chairmo
Abdulkarim Chukkol don take over as EFCC Acting Chairmo

Abdulkarim Chukkol don take over as Economic and Financial Crimes Commission Acting Chairmo. Chukkol take over after Oga Presido Bola Tinubu suspend EFCC Chairmo wey be Abdulrasheed Bawa. Remember say DSS tok tok person, Peter Afunanya tok say dem don invite Bawa come their office to answer questions on top allegiate say him de involve for activities…

Oga Presido Buhari don met State Governors plus Emefiele on top naira scarcity matter
Oga Presido Buhari don met State Governors plus Emefiele on top naira scarcity matter

Oga Presido Muhammadu Buhari don met State Governors on top naira scarcity matter. Governor Atiku Bagudu for the APC and Governor Aminu Tambuwal for PDP attend the meeting wey happen for State House inside Abuja. CBN Governor Godwin Emefiele, Chief of Defence Staff, General Lucky Irabor, the Chairmo for EFCC, Abdulrasheed Bawa still come the meeting.

Court don set aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa
Court don set aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa

Federal Capital Territory High Court don aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa. Justice Chizoba Oji take the decision after she hear application wey EFCC Chairmo bring with new information on top the matter wey court take sent Bawa go prison. Report tok say Justice Oji reverse the first ruling, she come still declare at the…

EFCC say dem go appeal their chairmo conviction
EFCC say dem go appeal their chairmo conviction

Economic and Financial Crimes Commission don tok say dem go appeal their Chairmo wey be Abdulrasheed Bawa conviction sake of say him disobey court order. The anti-corruption agency tok tok person, Wilson Uwujaren, tell tori people say the Commission go appeal the ruling. You fit remember say one High Court wey sit for Abuja convict EFCC Chairmo,…

EFCC launches mobile application to report crime
EFCC launches mobile application to report crime

The Economic and Financial Crimes Commission has launched what is calls Eagle Eye for members of the public to report cases of corruption and financial crimes. Eagle Eye is an online mobile application and will serve as an alternative to the traditional method of reporting criminals to the EFCC. EFCC Chairman, Abdulrasheed Bawa, said the applications is…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x