APC Governors plus their working committee members recommend five aspirants for presidential primary election

The APC Governors plus their working committee members don recommends five aspirants for the party presidential primary election wey go hold today.

People wey get the approval of the governors and party leaders to remain for the race na former Lagos Governor, Bola Tinubu; former Minister of Transportation, Rotimi Amaechi; Ekiti State Governor, Kayode Fayemi; Ebonyi State Governor, David Umahi plus Vice Presido Yemi Osinbajo.

Plateau State Governor, Simon Lalong, wey tok this one for television interview, say dem don summit the names go give Oga Presido Buhari.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x