APC Screening Committee disqualify 10 presidential aspirants

All Progressives Congress Screening Committee don disqualify 10 people wey say dem wan be president under the party.

The Chairmo for the Committee, John Oyegun, tok say the committee clear only thirteen people out of the twenty-three people wey wan contest for president under APC.

Oyegun wey no tok the names of the people wey the committee disqualify, still tok say him committee no screen former Oga Presido Goodluck Jonathan.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x