Bola Tinubu don deny say him no receive money from Lagos State Government

All Progressives Congress presidential candidate wey be Bola Tinubu don deny say him no receive money from Lagos State Government

Tinubu wey be former governor for Lagos State, tok say people wey de ask how him take make him money de jealous am.

Tinubu wey tok all this ones when him de answer questions for one interview with BBC News, say him never collect contract from government since him comot for office as Lagos State Governor since 2007.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x