Tag: All Progressives Congress

Bola Tinubu don deny say him no receive money from Lagos State Government
Bola Tinubu don deny say him no receive money from Lagos State Government

All Progressives Congress presidential candidate wey be Bola Tinubu don deny say him no receive money from Lagos State Government Tinubu wey be former governor for Lagos State, tok say people wey de ask how him take make him money de jealous am. Tinubu wey tok all this ones when him de answer questions for one interview…

Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  
Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  

All Progressives Congress Presidential Campaign Council don tok say their presidential candidate wey be Bola Tinubu no go follow Labour party presidential Peter Obi debate. APC Presidential Campaign Council Oga tok tok person, Festus Keyamo say dem go send one of their tok tok person make him follow Obi debate. Keyamo still tok say Peter Obi go…

Many many Ogbonge people don waka comot from Rivers State APC
Many many Ogbonge people don waka comot from Rivers State APC

Many many Ogbonge people don waka comot from Rivers State APC. The latest person wey resign for the party na Prince Tonye Princewill wey be Rotimi Amaechi personal person. Princewill for one letter wey him write give the APC oga dem, say him de waka comot for the party because say the party give their presidential and…

Nollywood Actor, Kenneth Okonkwo don resign from APC
Nollywood Actor, Kenneth Okonkwo don resign from APC

Nollywood actor, Kenneth Okonkwo don resign from All Progressives Congress. Okonkwo tok say him comot from APC because say the party say dem go field Muslim-Muslim presidential ticket for the 2023 elections. The Nollywood still tok say him comot for the APC for the interest of equity, justice plus fairness.

INEC list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates
INEC list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates

Independent National Electoral Commission don list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates wey be say their name don dey with dem before before. This one de happen after reports come out say All Progressives Congress plus Labour Party nominate their vice presido on part time basis before dem go conclude talk to choose…

Oga Presido Buhari don ask people wey wan be President under APC make dem reason together and try bring out one strong candidate
Oga Presido Buhari don ask people wey wan be President under APC make dem reason together and try bring out one strong candidate

Oga Presido Buhari don ask people wey wan be President under APC make dem reason together and try bring out one strong candidate. Oga Presido Buhari Special Adviser on top Media plus Publicity, Femi Adesina tok for statement say Buhari make the call for one State House dinner inside Abuja. The Presido still tok say the meeting…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x