Business

Richest man for the world, Elon Musk don threaten say him no go buy Twitter again
Richest man for the world, Elon Musk don threaten say him no go buy Twitter again

Richest man for the world, Elon Musk don threaten say him no go buy Twitter again for forty-four billion dollars. Elon Musk de accuse Twitter say dem de frustrate him request to learn more about their user base. For one letter wey Musk write give regulators, him claim say him get right to know about Twitter user…

Monetary Policy Committee increase lending rate to 13.5%
Monetary Policy Committee increase lending rate to 13.5%

Monetary Policy Committee for inside Central Bank of Nigeria don vote to increase Monetary Policy Rate which dem take to measure interest rate to thirteen-point five percent. CBN Governor, Godwin Emefiele, wey tok this one as him de follow some story people for the bank headquarters for inside Abuja tok, say six out of eleven committee members…

CBN warn Nigerian banks make dem de careful for transactions wey de come from Benin Republic
CBN warn Nigerian banks make dem de careful for transactions wey de come from Benin Republic

Central Bank of Nigeria don warn Nigerian banks make dem de careful for transactions wey de come from Benin Republic. The warning de come after some reports come de suggest say Benin Republic don de turn to country wey dem de take de smuggle drug and still de use for West Africa. CBN give this warning for…

Oga Presido Buhari don promise to tackle wahala wey de face businesses and investments inside Nigeria
Oga Presido Buhari don promise to tackle wahala wey de face businesses and investments inside Nigeria

Oga Presido Muhammadu Buhari don promise to tackle all the wahala wey de affect businesses and investments inside Nigeria Presido Buhari tok this one when him receive the Chairmo of Dangote Group, Aliko Dangote for the Presidential Villa for Abuja. Oga Presido come advice business pipo make dem use their resources and ideas take create employment plus…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x