Business

NNPCL don declare 674-billion-naira profit
NNPCL don declare 674-billion-naira profit

Nigerian National Petroleum Company Limited don declare 674-billion-naira profit after the company pay six hundred- and seventy-four-billion-naira tax. NNPC Group Chief Executive Officer wey be Mele Kyari announce this one as him de follow tori people tok for Abuja. Kyari explain say dem make the profit through the company activities for upstream, plus gas and power.

CBN don raise interest rate go 15.5%
CBN don raise interest rate go 15.5%

Central Bank of Nigeria don raise Monetary Policy Rate by one-point-five percent interest as part of way to take tackle inflation for we country. Monetary Committee for the Central Bank of Nigeria carry the MPR go from fourteen percent go fifteen-point-five percent. CBN Governor wey be Godwin Emefiele, still announce increase on top the Cash Requirement Ratio…

OPEC tok say Angola plus Libya don overtake Nigeria on top crude oil production
OPEC tok say Angola plus Libya don overtake Nigeria on top crude oil production

Organisation of Petroleum Exporting Countries don tok say Angola plus Libya don overtake Nigeria on top crude oil production. For their latest production report, OPEC said Nigeria oil production dropped come nine hundred and seventy-two thousand barrels per day for the month of August this year. This figure de low pass the production wey Nigeria record for…

Okonjo-Iweala receive Governor Sanwo-Olu for WTO headquarters
Okonjo-Iweala receive Governor Sanwo-Olu for WTO headquarters

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don visit World Trade Organization headquarters wey de for Geneva, Switzerland. Director General of the WTO wey still be former Nigeria Finance Minister, Ngozi Okonjo-Iweala receive Governor Sanwo-Olu. Ngozi Okonjo-Iweala tok for her Twitter handle say she and Governor Sanwo-Olu rub mind on top isssues wey concern climate change, infrastructure, trade plus…

APCON don change name
APCON don change name

The Advertising Practitioners Council of Nigeria don change name and come still ban say make advertisers no use oyibo people as models or voice over artists for advert wey concern Nigeria. The Director General for the council wey him name na Olalekan Fadolapo, tok this one for one press conference for inside Lagos. Fadolapo say the name…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x