Total of five dead bodies dey don recover now from di area for Alantic Ocean wey helicopter crash on Thursday last week for Rivers State. Di Sikorsky SK76 helicopter bin carry eight oil workers and crew members when him crash for inside ocean after takeoff from the Rivers State […]
Continue readingNews
FCCPC Tear Warning Give Market Cartels Wey Dey Change Prices Anyhow
Di Federal Competition and Consumer Protection Commission don blame market cartels for di high costs of goods and services across Naija. FCCPC’s Chief Executive Office, TUNJI BELLO, tok say di market cartels na them dey commit crime of manipulation of prices of commodities for markets across we country. […]
Continue readingBefore Governor of Osun State, Rauf Aregbesola, don Collect Suspension from APC
Di All Progressives Congress don knack suspension ontop former governor of Osun State, Rauf Aregbesola sake of allegation say him put hand for mata wey concern anti-party activities. Di Executive Committee of APC for Ilesa East Local Government, wey announce di decision still refer Aregbesola to di disciplinary committee of […]
Continue readingUS President don thank President TINUBU say dem drop money laundering case against Binance oga, TIGRAN GAMBARYAN
United States of America Presido Joe Biden don thank di Nigerian government for se dem drop do charges of money laundering and foreign exchange against American citizen and Binance Holdings senior executive, Tigran Gambaryan. Dis na afta Justice Emeka Nwite of di Federal High Court for Abuja strike out di […]
Continue readingEFCC don convince court to jail 2 internet fraudsters for Port Harcourt
Di Federal High Court for Port Harcourt, Rivers State don convict and sentence two internet fraudsters to two years for prison each. Di convicts na Emmanuel Wisdom and Donald Etege wey dem carry go before di court for allegation of impersonation and obtaining of money under false pretense. Di Economic […]
Continue readingDangote dey Accuse Retailers of se dem dey Ignore Fuel from him Refinery.
Chairmo of Dangote Group, Aliko Dangote don blame retailers for di current fuel scarcity for di country sake of se dem never begin dey buy from him refinery. DANGOTE tok se na ova 500 million litres of fuel stored for him tank farm wey dey ready for di market, but […]
Continue readingNNPCL don Raise Fuel Price to N1025 from N998 inside Lagos State
E neva reach three weeks afta fuel price jack up to ₦998, the Nigerian National Petroleum Company Limited don adjust pump price of petrol for inside Lagos to ₦1, 025. Observation dey show se NNPCL outlets dey sell one litre of petrol for ₦1,025, from the ₦998 wey e […]
Continue reading