Federal Government don promise Nigerians say 2023 election go still hold

Federal Government don promise Nigerians say 2023 election go hold

The Minister on top Information plus Culture, Lai Mohammed, na him give the assurance after Independent National Electoral Commission tok say election fit no because of insecurity.

Lai Mohammed tell tori people for Abuja say, no kind threat fit stop INEC make dem no conduct the elections wey go hold between February and March this year.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x