Former Oga Presido Buhari don run comot for Daura

Former Oga Presido Muhammadu Buhari don run comot for Daura Katsina State sake of say to avoid visitors wey de disturb am.

Former presido tok tok person, Garba Shehu, tok say Buhari go Daura make make de alone, but people still de visit am, day and night.

Shehu say the former Presido no wan de for spotlight because him no wan distract Oga Presido Bola Tinubu.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x