Tag: Muhammadu buhari

Former Oga Presido Buhari don run comot for Daura
Former Oga Presido Buhari don run comot for Daura

Former Oga Presido Muhammadu Buhari don run comot for Daura Katsina State sake of say to avoid visitors wey de disturb am. Former presido tok tok person, Garba Shehu, tok say Buhari go Daura make make de alone, but people still de visit am, day and night. Shehu say the former Presido no wan de for spotlight…

Tinubu become Nigeria 16th Presido
Tinubu become Nigeria 16th Presido

Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima don become Nigeria new Presido and Vice-Presido. Tinubu and Shettima go begin dey work as dem don swear to allegiance for the Eagle Square inside Abuja. Before dem sign the inauguration documents, the Chief Justice of Nigeria, Justice Olukayode Ariwoola swear dem in and Presido and Vice-Presido. After him take him…

Gov. Samuel Ortom beg Presido Buhari make him no japa go Niger Republic.
Gov. Samuel Ortom beg Presido Buhari make him no japa go Niger Republic.

Governor Samuel Ortom of Benue State tell Oga Presido Muhammadu Buhari not to relocate go Niger Republic when him comot for office next week. The Governor Ortom tok se make Presido Buhari stay for we country Naija to helep the incoming administration for federal level. Ortom tok se even though Presido Buhari carry Naija from ontop to…

Presido Buhari name the second Niger Bridge with him name MBB
Presido Buhari name the second Niger Bridge with him name MBB

Oga Presido Muhammadu Buhari don use him name, name the second Niger bridge wey dey connect Anambra and Delta states. The Special Assistant to the Presido on Digital and New Media, Tolu Ogunlesi confirm the adoption of MBB as the formal name of the Second Niger Bridge. Ogunlesi still tok se governors of the five states for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x