Former Vice Presido Atiku Abubakar tok se Nigeria Democracy dey inside cage.

The presidential candidate of People’s Democratic Party, Atiku Abubakar don tok se Nigeria democracy dey for inside cage and e go need every Nigeria pipu to rescue am.

Atiku se the jollification of Democracy day this year na time for Nigerians to dey think how the kontri go move forward.

The former Vice Presido tok inside one statement se the ruling class must stop to dey influence the outcomes of elections.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x