INEC Chairmo don deny allegiate say dem receive money from International partners

Independent National Electoral Commission Chairmo, Professor Mahmood Yakubu don deny allegiate say dem receive money from International partners to take conduct 2023 general elections.

Professor Yakubu tok say the only money wey INEC get for the election for the elections na from Federal Government.

The INEC Chairmo tok this one for one meeting wey him get some civil society organizations people for Abuja.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x