INEC tok say dem fit move sensitive materials for 2023 elections comot from CBN

Independent National Electoral Commission don tok say dem fit move sensitive materials for 2023 elections comot from CBN office.

INEC Chairmo, Professor Mahmood Yakubu, tok one for one consultative meeting with some tori people for inside Abuja.

Professor Yakubu de respond as e take concern the political ambition of CBN Governor, Godwin Emefiele plus including him membership for PDP.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x