kidnapped Anglican Bishop, him wife plus driver regain freedom

Oyo State Police Command don confirm say the Anglican Bishop of Jebba Diocese, Kwara State, Right Reverend Oluwaseun Aderogba, him wife plus driver wey gunmen kidnapped for Sunday night don regain freedom from people wey kidnap them.

The Oyo State Police Command tok tok person wey be Adewale Osifeso na him tok this one for one statement.

Osifeso tok say the couple plus their driver don dey together with their families.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x