Tag: crime

Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.
Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.

The Kogi State Commissioner of Police, AKEEM YUSUF, talk sey him no dey in control of hin account sey dem don hack am since September 2022. C.P. YUSUF deny sey hin no post anything on Facebook about Afrobeat musician, SEUN KUTI sey hin for thank God sey hin no end up for lagoon because of the video…

Bandits don kill two NSCDC operatives for Imo state
Bandits don kill two NSCDC operatives for Imo state

Bandits don kill two Nigeria Security and Civil Defense Corps operatives for Obiangwu inside the Ngor-Okpala Local Government Area  wey de for Imo state. The state tok tok person for NSCDC wey be Chimeziri Noel confirm the tori to news people them. Noel tok say the officers de do na normal duties when the gbege shele.

ICPC don re-arrest former JAMB registrar, Adedibu Ojerinde   
ICPC don re-arrest former JAMB registrar, Adedibu Ojerinde  

Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission don re-arrest former JAMB registrar, Professor Adedibu Ojerinde. ICPC tok tok person Azuka Ogugua, wey confirm Professor Ojerinde arrest, say the arrest na based warrant wey dem collect from Federal High Court for Abuja. Ogugua for the statement still tok say ICPC arrest Professor Ojerinde base on new evidence…

Police don arrest mama wey dey brutalize her two children.
Police don arrest mama wey dey brutalize her two children.

Di Lagos State Police Command don dey investigate brutal assault against two children by their biological mama for di Egbeda Idimu area of Lagos State. Di children na two and five years for age and their mama Busola Oyediran leave their papa com dey live wit anoda man wey be Akebiara Emmanuel. Lasgidi FM News Desk gather…

Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year
Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year

Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year for Abeokuta. Some reports Tok say Kehinde plus him wife way be Bukola Fatinoye die for their house for Ibara GRA for inside Abẹokuta after some people burn their house after they…

Gunmen don kidnap Benue State Commissioner
Gunmen don kidnap Benue State Commissioner

Gunmen don kidnap Benue State Commissioner on top Housing plus Urban Development wey be Ekpe Ogbu. The Special Adviser on top Security Matters to Governor Samuel Ortom, Paul Hemba wey confirm this one to tori people tok say the gunmen kidnap the commissioner for Adankari Junction wey de along Otukpo-Ado Road. Hemba still tok say police recover…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x